1 Crônicas 9

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Dem rite Israel pipol name akordin to dia family for Israel kings history book. Dem karry Judah pipol go sofa for Babilon, bikos of dia sins.
1 Todo o Israel está registrado nas genealogias: elas encontram-se consignadas no livro dos reis de Israel. Em seguida, Judá foi deportado para Babilônia, por causa de suas infidelidades.
2 Doz wey first kom back to dia land na: di priests, Levi pipol, doz wey dey work for di temple and some few Israel pipol.
2 Os primeiros habitantes que viveram em suas possessões e suas cidades eram israelitas, sacerdotes, levitas e os natineus.
3 Some of di pipol wey kom back to Jerusalem na from Judah, Benjamin, Efraim and Manasseh tribes.
3 Em Jerusalém, habitaram filhos de Judá, de Benjamim, de Efraim e de Manassés; de Farés, filho de Judá:
4 Utai family dey among di ones wey kom back to Jerusalem. Utai na Ammihud pikin and na Omri bi en grand-papa. Na Imri wey Bani born, bi Omri papa and na Perez wey Judah born bi Bani papa.
4 Otei, filho de Amiud, filho de Amri, filho de Omrai, filho de Boni;
5 Odas still kom back from Shilon family and dem bi Asaya wey bi di first-born and en sons.
5 dentre os silonitas: Asaia, filho mais velho, e seus filhos;
6 From Zera family,
6 dentre os filhos de Zara: Jeuel e seus irmãos. Ao todo seiscentos e noventa.
7 Doz wey kom back from Benjamin tribe na:
7 Dentre os filhos de Benjamim: Salo, filho de Mosolão, filho de Oduia, filho de Asana,
8 Ibneaya wey Jeroham born naim bi Hassenuah papa. Jeroham papa na Elah wey Uzzi born and na Mikri bi en grand-papa. Meshullam wey bi Shefataya pikin, na Reuel wey Ibnijah born, bi en grand-papa.
8 e Jobania, filho de Jeroão. Ela, filho de Ozi, filho de Mocori; Mosolão, filho de Safatia, filho de Rauel, filho de Jebania.
9 Na 956 family kom back from Benjamin tribe and dem rite dia names for di rekord book. All of dem na leader for dia family.
9 Com seus irmãos, segundo suas gerações, eram eles 956; todos chefes de famílias, segundo suas casas patriarcais.
10 Di priests wey kom back to Jerusalem na:
10 Entre os sacerdotes: Jedaia, Joiarib, Joaquim,
11 and Zabud wey bi di leader for God Temple. Na Hilkaya wey Meshullam born bi en papa. Zadok wey bi Meraiot pikin, na-im bi Meshullam papa. Meraiot na Ahitub pikin.
11 Azarias, filho de Helcias, filho de Mosolão, filho de Sadoc, filho de Maraiot, filho de Aquitob, chefe da casa de Deus;
12 E still get Adaya wey Pashhur pikin Jeroham born and na Malkijah bi Pashhur papa. Adiel pikin, Priest Massai still dey and na Jahzerah bi en grand-papa. Na Meshullam born Jahzerah and na Meshillemit wey Imma born, bi Meshullam papa.
12 Adaías, filho de Jeroão, filho de Fassur, filho de Melquias; Maasai, filho de Adiel, filho de Jezra, filho de Mosolão, filho de Mosolamit, filho de Emer.
13 Dem bi 1,760 priest wey kom back and dem bi leader for dia family. Dis men dey work well-well and na dem dey do God work for di temple.
13 Eles e seus irmãos, chefes de suas casas patriarcais, perfaziam um total de mil setecentos e sessenta homens valorosos, ocupados no serviço da casa de Deus.
14 Levi pipol wey kom back to Jerusalem na: Shemaya wey Hasshub born, wey Azrikam born, wey Hashabaya born wey kom from Merari tribe;
14 Entre os levitas: Semeia, filho de Hassub, filho de Ezricão, filho de Hasebia, descendente de Merari;
15 Bakbakkar; Heresh, Galal and Matanaya wey Mikah born and dis Mikah, na Asaf grand-pikin wey Zikri born.
15 Bacbacar, Heres, Galal, Matania, filho de Mica, filho de Zecri, filho de Asaf;
16 E still get Shemaya pikin, Obadaya and na Galal wey Jedutun born, bi en grand-papa. Berakaya wey Asa born, na-im bi Jedutun papa. Na Elkanah bi Asa papa and na Netofat pipol land dem dey stay.
16 Obdia, filho de Semeia, filho de Gala, filho de Iditum; Baraquia, filho de Asa, filho de Elcana, que morava nas cidades dos netofateus.
17 Di temple guards wey kom back to Jerusalem na:
17 Entre os porteiros: Selum, Acub, Telmon, Aimão e seus irmãos. Deles o chefe era Selum;
18 Till today, na dia family dey guide di east side for di king gate. Before-before, na dem dey guide di gate wey dey for Levi pipol kamp.
18 era ele ainda o guarda da porta do Rei, ao oriente. São estes os porteiros para o acampamento dos levitas:
19 Kore wey Ebiasaf born, na-im pikin Shallum, with Korah pipol dey guide di door-mot for di tent where God present dey, just as dia grand-grand papa do before.
19 Selum, filho de Coré, filho de Abiasaf, filho de Coré e seus irmãos; os coritas, da casa de seu pai, ocupavam as funções de guardas das portas do tabernáculo. Seus pais tinham guardado a entrada do acampamento do Senhor.
20 Finehas wey bi Eleazar pikin, na-im dey lead dem before and God dey with am.
20 Finéias, filho de Eleazar, outrora tinha sido chefe deles, e o Senhor estava com ele.
21 Zekaraya wey bi Meshelemaya pikin, don still bi guide before for Tabanako.
21 Zacarias, filho de Mosolamia, era porteiro na entrada da tenda de reunião.
22 All di men wey guide di gates na 212. Dem register dem akordin to where dem stay. Na King David and Samuel wey bi profet, put dem for dis pozishon.
22 Esses guardas das portas tinham sido escolhidos em número de duzentos e doze, registrados nas genealogias, segundo suas aldeias. Davi e Samuel, o vidente, tinham-nos estabelecido em suas funções.
23 Na dem with dia shidren-shidren still dey guide di temple gate.
23 Eles e seus filhos estavam colocados à guarda das portas da casa do Senhor, das casas do tabernáculo.
24 Doz wey dey guide di gate dey for di four side wey face nort, sout, east and west.
24 Havia porteiros nos quatro lados do templo, a leste, a oeste, ao norte e ao sul.
25 Dia family dey kom help and join dem guide for seven days.
25 Seus irmãos, que moravam nas aldeias, vinham para junto deles cada semana, cada um por seu turno.
26 Di four main guide na from Levi tribe where dem for bi leaders. Na dem still dey kare for di store room and evritin wey dem keep for di temple.
26 Os quatro chefes dos porteiros, que eram levitas, ficavam constantemente em função, tendo ainda que vigiar os depósitos e os tesouros da casa de Deus.
27 Dem dey sleep near di temple, bikos na dia work to guide and open di gate evritime.
27 Moravam ao redor da casa de Deus, da qual estavam encarregados da guarda, assim como do cargo de abri-la todas as manhãs.
28 Some of dem dey keep di tins wey dem take dey woship God for di temple. Na dem dey bring and keep dem anytime wey dem use di tins finish.
28 Outros se encarregavam da vigilância dos objetos do culto que inventariavam à entrada e à saída.
29 Na dem dey keep di holy tins, flour, wine, olive oil, incense and spices.
29 Outros ainda cuidavam dos utensílios do santuário, da flor de farinha, do vinho, do azeite, do incenso e dos aromas.
30 But na di priests dey mix di spices.
30 Os filhos dos sacerdotes compunham as essências aromáticas.
31 Mattitaya wey kom from Levi tribe, wey bi Shallum first pikin for Korah family, na-im dey bake di bread wey dem dey use for ofrin.
31 Matatias, um levita, primogênito de Selum, o corita, tinha a seu cuidado as tortas que se coziam na sertã.
32 Na Kohat family pipol dey bake di holy bread for di temple wen Sabat Day rish.
32 Alguns de seus irmãos, filhos dos caatitas, estavam encarregados de preparar para cada Sabbat os pães da proposição.
33 Some family for Levi; dia work na to dey play music for di temple. Doz wey dey head dis family dey stay di rooms for di temple and dat na only wetin dem dey do, bikos dem fit koll dem to play, both for day and nite.
33 Eram estes {também} os cantores, chefes das famílias levíticas: moravam nos apartamentos do templo, isentos de outras funções, para exercerem a sua, dia e noite.
34 Doz wey dem rite dia name down, dey head families for Levi tribe and dem dey stay for Jerusalem.
34 São eles os chefes das famílias dos levitas, segundo suas genealogias: moravam em Jerusalém.
35 Jeiel (wey bi Gibeon papa) dey stay for Gibeon town.
35 O pai dos gabaonitas, Jeiel, habitava em Gabaon; sua mulher se chamava Maaca.
36 En first pikin na Abdon, before Zur, Kish, Baal, Ner, Nadab,
36 Seu filho mais velho, Abdon; em seguida Sur, Cis, Baal, Ner, Nadab,
37 Gedor, Ahio, Zekaraya and Miklot
37 Gedor, Aio, Zacarias e Macelot.
38 wey bi Shimea papa. Dem dey stay Jerusalem near dia oda family.
38 Macelot gerou Samaã. Eles moravam também com seus irmãos em Jerusalém.
39 Na Ner bi Kish papa and na dis Kish born King Saul. Saul born four sons: Jonatan, Malki-Shua, Abinadab and Eshbaal.
39 Ner gerou Cis, Cis gerou Saul, Saul gerou Jônatas, Melquisua, Abinadab e Esbaal.
40 Na Jonatan bi Merib-Baal papa and na Merib-Baal born Mikah.
40 Filho de Jônatas: Meribaal. Meribaal gerou Mica.
41 Mikah four sons na:
41 Filhos de Mica: Fiton, Melec, Taraa.
42 Ahaz na Jehoaddah papa and Jehoaddah three sons na: Alemet, Azmavet and Zimri. Na Zimri bi Moza papa.
42 Aaz gerou Jara, Jara gerou Alamat, Azmot e Zamri. Zamri gerou Mosa.
43 Moza born Binea; Binea born Rafaaya wey bi Eleasah papa and na Eleasah born Azel.
43 Mosa gerou Banaa, Rafaia, seu filho, Elasa, seu filho, Asel, seu filho;
44 Azel born six sons:
44 Asel teve seis filhos, cujos nomes são: Ezricão, Bocru, Ismael, Saria, Obdia, Hanã. São estes os filhos de Asel.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Crônicas 9, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.