1 Crônicas 29

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 King David tell all di pipol, “Na Solomon my pikin God choose, but e still dey yong and e neva sabi many tins. Di work wey dem won do dey hard, bikos dis nor bi palis for man, but na temple for di Oga awa God.
1 Depois o rei Davi disse a todo o povo: — O meu filho Salomão é o único a quem Deus escolheu, mas ele ainda é jovem e sem experiência. O trabalho a ser feito é enorme porque não se trata da construção de um palácio onde vão morar pessoas, mas de um templo para Deus, o
2 I don try to prepare silva, gold, bronze, iron, timba, stones wey dear, jem stones to take make di floor and many marbols to take build di temple.
2 Para construir o Templo do meu Deus, preparei com todo o esforço o material necessário, isto é, ouro, prata, bronze, ferro, madeira, pedras de ônix, pedras preciosas, pedras de várias cores para os mosaicos e muito mármore.
3 Even with all dis tins wey I don gada, I still give my silva and gold, bikos of di love wey I get for God Temple.
3 Mas, além de todos os preparativos que fiz para o Templo, dei também prata e ouro que me pertencem, pois amo o Templo do meu Deus.
4 I don give more dan 112 tons for di gold wey fine pass and 262 tons for silva wey dey pure, so dat dem go take am take dekorate di temple wall
4 Dei mais de cem toneladas do mais puro ouro e duzentos e quarenta toneladas de prata pura para revestir as paredes do Templo
5 and all di tins wey una go make. Naw, who go like give God ofrin from en heart?”
5 e para todos os objetos que os artesãos vão fazer. Agora, quem está disposto a dar ofertas ao Senhor Deus por vontade própria?
6 Den all doz wey dey lead dia family, di tribe ofisas, di sojas oga dem and doz wey dey work for di temple kon sey dem go give
6 Então os chefes dos grupos de famílias, as autoridades das tribos , os oficiais do exército e os administradores das propriedades do rei deram de livre vontade
7 dis tins for di temple work: about 188 tons for gold; 10,000 gold koin, 375 tons for silva; 675 tons for bronze and 3,750 tons for iron.
7 para a obra do Templo o seguinte: mais de cento e setenta toneladas de ouro, dez mil barras de ouro, trezentas e quarenta toneladas de prata, seiscentas e quinze toneladas de bronze e três mil quatrocentas e vinte toneladas de ferro.
8 Doz wey get stones wey dear, bring dem kom where dem put di tins wey dem won use take build di temple and na Jahiel wey kom from Gershon family, bi dia leader.
8 Aqueles que tinham pedras preciosas deram essas pedras para o tesouro do Templo, que era administrado por Jeiel, do grupo de famílias levitas de Gérson.
9 Di pipol use dia mind take give and dem happy sey dem don give many tins to God. So David kon dey happy too.
9 O povo deu de boa vontade ofertas a Deus, o Senhor , e eles ficaram alegres porque havia sido dado tanto. O rei Davi também ficou muito feliz.
10 For der wey all di pipol gada put, David praiz God kon sey,
10 Então, ali em frente de todo o povo, o rei Davi louvou a Deus, o Senhor . Ele disse: — Ó
11 Yu dey great and get pawa;
11 Tu és grande e poderoso, glorioso , esplêndido e majestoso. Tudo o que existe no céu e na terra pertence a ti; tu és o Rei, o supremo governador de tudo.
12 Na from Yu money and propaty from dey kom.
12 Toda a riqueza e prosperidade vêm de ti; tu governas todas as coisas com o teu poder e a tua força e podes tornar grande e forte qualquer pessoa.
13 Awa God, wi tank
13 Agora, nosso Deus, nós te agradecemos e louvamos o teu nome glorioso.
14 “But who mi and my pipol bi? Wi nor really fit give Yu anytin, bikos na Yu get evritin and wi dey give Yu wetin Yu first give us.
14 — No entanto, o meu povo e eu não podemos, de fato, te dar nada, pois tudo vem de ti, e nós somente devolvemos o que já era teu.
15 Awa Oga God! Yu know sey wi dey pass thru dis world like strenjas, just as awa grand-grand papa dem do. Awa days bi like shadow wey dey fade and wi nor fit run from deat.
15 Tu sabes, ó Senhor , que tanto os nossos antepassados como nós passamos pela vida como estrangeiros, como pessoas que estão de passagem. Os nossos dias são como uma sombra que passa, e não podemos escapar da morte.
16 Awa Oga God, wi don bring all dis tins togeda to take build temple take honor yor name, but all of dem kom from Yu and dem bi yor own.
16 Ó Senhor , nosso Deus, nós trouxemos toda esta riqueza a fim de construir um templo para honrar o teu santo nome, mas tudo isso veio de ti, e tudo é teu.
17 I know sey Yu dey test evribody heart and Yu dey like doz wey dey respet diasef. I put my body for groun kon use all my heart take give Yu all dis tins and I don si how all yor pipol dey happy as dem dey give Yu dia gifts.
17 Eu sei que tu pões à prova os corações e amas as pessoas corretas. Com honestidade e sinceridade, eu te dei de livre vontade tudo isso e vejo com alegria que o teu povo, que está reunido aqui, trouxe de boa vontade ofertas a ti.
18 God wey bi awa grand-grand papa Abraham, Isaak and Jakob God, make yor pipol always dey ready to obey Yu forever, so dat Yu go always make dem dey faithful to Yu.
18 Ó Senhor , Deus dos nossos antepassados Abraão, Isaque e Jacó, conserva para sempre no coração do teu povo esta disposição e este pensamento e guarda-o fiel a ti.
19 Make Yu give Solomon my pikin di heart to take obey evritin wey Yu kommand, about how dem go take build di temple, wey I don gada tins for.”
19 Dá ao meu filho Salomão o desejo de obedecer com todo o coração a todos os teus mandamentos e ordens e a vontade de construir o Templo para o qual fiz estes preparativos.
20 Den David kommand en pipol, “Make una praiz di Oga wey bi una God!” And all di pipol praiz di Oga wey bi dia papa God kon bow honor en and di king.
20 Então Davi disse a todo o povo: — Louvem o E todo o povo louvou o
21 Di next day, dem kon dedikate and sakrifice some animals to God, den dem give dem to di pipol make dem chop. Dem still sakrifice 1,000 rams, bulls and lamb for di altar kon still bring wine as ofrin.
21 No dia seguinte mataram animais em sacrifício , dedicando-os a Deus, o Senhor , e depois os entregaram ao povo para que os comessem. Além disso, mil touros novos, mil carneiros e mil ovelhas foram completamente queimados no altar. Também trouxeram ofertas de vinho.
22 So dem chop and drink as dem dey happy for God present.
22 Naquele dia comeram e beberam com muita alegria na presença de Deus. Depois foi anunciado pela segunda vez que Salomão era rei. Em nome do
23 So Solomon take-ova from en papa David for di throne wey God don bless. Solomon prosper well-well and all di kountries dey obey am.
23 E assim o rei Salomão sentou-se no trono de Deus, o Senhor , em lugar de Davi, o seu pai. Ele enriqueceu, e todo o povo de Israel lhe obedecia.
24 All di ofisas, sojas and even David oda shidren kon promise sey dem go respet am as dia king.
24 Todos os oficiais e soldados e até os outros filhos de Davi prometeram ser fiéis a Salomão.
25 God make all di nashons dey sopraiz for Solomon, bikos E gi-am glory wey pass any oda king wey don rule Israel before am.
25 O Senhor fez com que todo o povo respeitasse Salomão e o tornou mais glorioso do que qualquer outro rei que havia governado Israel.
26 David wey Jesse born rule Israel
26 Davi, filho de Jessé, governou todo o povo de Israel
27 for forty years. E rule from Hebron for seven years and e rule Jerusalem for thirty-three years.
27 quarenta anos: sete anos em Hebrom e trinta e três em Jerusalém.
28 E die wen e don old well-well. E get many propaty and evribody dey respet am. Solomon en pikin kon take-ova from am as king.
28 Ele morreu bem velho, rico e respeitado, e o seu filho Salomão ficou no lugar dele como rei.
29 Evritin wey David do from biginnin go rish end, dem rite am both for Profet Samuel, Profet Natan and Profet Gad book.
29 A história do rei Davi, do começo ao fim, foi escrita pelos profetas Samuel, Natã e Gade.
30 Di book show how e get pawa rish and all di tins wey happen to en, Israel pipol and all di kingdoms wey dey near am.
30 Essa história fala do seu governo, do seu poder e de todas as coisas que aconteceram com ele, com Israel e com os países vizinhos de Israel.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Crônicas 29, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.