1 Crônicas 27

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 Dis na di list of leaders for Israel family and tribe with ofisas wey dey kommand sojas and all of dem get dia work for di kingdom. Dem sey make each group dey serve one mont for evry year and na 24,000 men dey each group.
1 Esta é a lista dos israelitas chefes de famílias e líderes de grupos de famílias e os seus oficiais que prestavam serviço militar no reino. Cada mês do ano um grupo diferente de vinte e quatro mil homens estava de serviço, dirigidos pelo comandante daquele mês. Primeiro mês: Jasobeão, filho de Zabdiel. Ele era do grupo de famílias de Peres, uma parte da Segundo mês: Dodai, descendente de Aoí. Miclote era o seu ajudante no comando. Terceiro mês: Benaías, filho do sacerdote Joiada. Benaías era o líder do grupo chamado “Os Trinta”, e o seu filho Amizabade ficou no lugar dele como comandante desse grupo. Quarto mês: Asael, irmão de Joabe. Depois o seu filho Zebadias ficou no lugar dele. Quinto mês: Samute, descendente de Isar. Sexto mês: Ira, filho de Iques, da cidade de Tecoa. Sétimo mês: Heles, da tribo de Efraim, que era da cidade de Pelom. Oitavo mês: Sibecai, da cidade de Husa, que era do grupo de famílias de Zera, uma parte da tribo de Judá. Nono mês: Abiezer, da cidade de Anatote, no território da tribo de Benjamim. Décimo mês: Maarai, da cidade de Netofa, que era do grupo de famílias de Zera. Décimo primeiro mês: Benaías, da cidade de Piratom, que ficava no território da tribo de Efraim. Décimo segundo mês: Heldai, da cidade de Netofa, que era descendente de Otoniel.
2 Dis na di pipol wey dey kommand each group: di first group for di first mont na: Jashobeam wey bi Zabdiel pikin and dem bi 24,000 men.
2 — ausente —
3 E kom from Perez family and na-im dey for di first mont.
3 — ausente —
4 For di sekond mont na: Dodai wey kom from Ahohi family (Na Miklot bi en main offisa) and dem bi 24,000 men.
4 — ausente —
5 Di third mont na: Benaya wey bi Priest Jehoiada pikin, dey lead dem and dem bi 24,000 men.
5 — ausente —
6 Na Benaya bi di leader for di “Thirty.” Na en pikin, Amizabad bi en main offisa.
6 — ausente —
7 For di fourt mont: Asahel wey bi Joab broda, na-im dey lead dis group. (En pikin, Zebadaya kon take-ova from am) and dem bi 24,000 men.
7 — ausente —
8 Di fift mont na: Shamhut wey kom from Izhar family na-im dey lead am and dem bi 24,000 men.
8 — ausente —
9 Di sixt mont na: Ira wey Ikkesh wey kom from Tekoa, born and dem bi 24,000 men.
9 — ausente —
10 Di sevent mont na: Helez wey kom from Efraim tribe for Pelon and dem bi 24,000 men.
10 — ausente —
11 Di eight mont na: Sibbekai for Hushah and na from Zera family for Judah tribe, e from kom and dem bi 24,000 men.
11 — ausente —
12 Di ninet mont na: Abiezer from Anatot wey dey Benjamin tribe and dem bi 24,000 men.
12 — ausente —
13 Di tent mont na: Maharai from Netofat (na Zera family e from kom) and dem bi 24,000 men.
13 — ausente —
14 Di elevent mont na: Benaya from Piraton wey dey Efraim tribe and dem bi 24,000 men.
14 — ausente —
15 And di twelft mont na: Heldai from Netofat (e kom from Otniel family) and dem bi 24,000 men.
15 — ausente —
16 Di ofisas for Israel tribe na:
16 — ausente —
17 Na Kemuel pikin Hashabaya dey lead Levi pipol,
17 — ausente —
18 Na King David broda Elihu dey lead Judah tribe,
18 — ausente —
19 Na Obadaya pikin Ishmaya dey lead Zebulun tribe,
19 — ausente —
20 Hoshea wey Azazaya born, na-im dey lead Efraim tribe,
20 — ausente —
21 Iddo wey bi Zekaraya pikin dey lead East Manasseh for Gilead;
21 — ausente —
22 while Jeroham pikin, Azarel dey lead Dan tribe.
22 — ausente —
23 Wen David sey make dem kount di pipol, e sey make dem nor kount pipol wey neva pass twenty years, bikos God promise sey E go make Israel pipol plenty like di stars wey dey di sky.
23 O rei Davi não contou os homens que tinham menos de vinte anos, pois Deus havia prometido fazer o povo de Israel tão numeroso como as estrelas do céu.
24 Joab wey en mama na Zeruaya kon bigin kount di pipol, but e nor komplete am. God kon ponish Israel for wetin dem do, so dem nor fit rite di real nomba for King David own book.
24 Joabe, cuja mãe se chamava Zeruia, começou a fazer um recenseamento, porém não terminou. Deus castigou o povo de Israel por causa desse recenseamento. Por isso, o número total não foi escrito nos registros oficiais do rei Davi. Depósitos do rei: Azmavete, filho de Adiel. Depósitos nos campos, nas cidades, nos povoados e nas fortalezas: Jônatas, filho de Uzias. Trabalhadores do campo: Ezri, filho de Quelube. Plantações de uvas: Simei, da cidade de Ramá. Depósitos de vinho: Zabdi, da cidade de Sefã. Plantações de oliveiras e de figueiras que havia nas planícies de Judá: Baal-Hanã, de Gedera. Depósitos de azeite: Joás. Gado que pastava na planície de Sarom: Sitrai, da cidade de Sarom. Gado que pastava nos vales: Safate, filho de Adlai. Camelos: Obil, que era ismaelita. Jumentas: Jedias, da cidade de Meronote. Ovelhas e cabras: Jaziz, que era de uma tribo hagarita.
25 Dis na di pipol wey keep di king propaty for en palis: For di royal store room, Azmavet wey Adiel born, dey der.
25 — ausente —
26 Ezri wey Kelub born, na-im dey der.
26 — ausente —
27 Na Shimei from Ramat dey di vineyard, while Zabdi from Shefam, dey di wine store.
27 — ausente —
28 Na Baal-Hanan from Geder dey keep di olive and sikamore trees (wey dey di west land for under di hills).
28 — ausente —
29 Shitrai wey kom from Sharon, na-im dey keep di melu dem for where dem for dey chop grass for Sharon, while Shafat wey Adlai born, dey keep di animals wey dey di valley.
29 — ausente —
30 Na Obil wey kom from Ishmael tribe, dey keep di kamel; Jehdeaya from Meronot dey keep di donkeys, while
30 — ausente —
31 Jaziz wey kom from Hagrit, dey keep di sheep.
31 — ausente —
32 Jonatan wey bi David papa broda na betta advise and e know wetin e dey tok. Na en and Hakmoni pikin, Jehiel dey tish di king sons.
32 Jônatas, tio de Davi, um homem sábio e instruído, era escrivão. Ele e Jeiel, filho de Hacmoni, estavam encarregados da educação dos filhos do rei.
33 Na Ahitofel dey advise di king, while Hushai from Ark, na di king very good friend.
33 Aitofel era conselheiro do rei, e Husai, o arquita, era o conselheiro particular do rei.
34 Jehoiada wey Abiatar born give Benaya, na-im kon take-ova from Ahitofel.
34 Depois que Aitofel morreu, Abiatar e Joiada, filhos de Benaías, se tornaram conselheiros. Joabe era o comandante do exército do rei.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Crônicas 27, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.