1 Crônicas 10

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT

Sair da comparação
NVT Nova Versão Transformadora
1 Filistia pipol fight with Israel pipol for Gilboa mountin. Dem kill many Israel pipol for der and di ones wey remain, run komot from der.
1 Os filisteus atacaram Israel, e os israelitas fugiram deles. Muitos foram mortos nas encostas do monte Gilboa.
2 But Filistia pipol porshu dem katch kon kill Saul three shidren: Jonatan, Abinadab and Malki-Shua.
2 Os filisteus cercaram Saul e seus filhos e mataram três deles: Jônatas, Abinadabe e Malquisua.
3 Di fight strong well-well for where Saul dey, so di enemies spear kon tosh and wound King Saul.
3 O combate se tornou cada vez mais intenso em volta de Saul, e os arqueiros filisteus o alcançaram e o feriram.
4 Den Saul tell di boy wey karry en swod sey, “Make yu kill mi with yor swod, so dat all dis Filistia pipol wey nor know God nor go kom sofa mi.”
4 Saul disse a seu escudeiro: “Pegue sua espada e mate-me antes que esses filisteus incircuncisos venham e me torturem”. Mas o escudeiro teve medo e não quis matá-lo. Então Saul pegou sua própria espada e se lançou sobre ela.
5 Wen di boy si sey Saul don die, en too kon kill ensef.
5 Quando viu que Saul estava morto, o escudeiro se lançou sobre sua espada e morreu.
6 So Saul with en three shidren die togeda and nobody for en family dey to rule again.
6 Saul e seus três filhos morreram juntos, e sua dinastia chegou ao fim.
7 Wen Israel pipol wey dey Jezrel Valley hear sey di sojas don run and Saul with en shidren don die, dem kon run leave dia towns. Den Filistia pipol kon seize and start to stay di town.
7 Quando os israelitas no vale de Jezreel viram que o exército israelita havia fugido e que Saul e seus filhos estavam mortos, abandonaram suas cidades e fugiram. Então os filisteus vieram e ocuparam essas cidades.
8 Di next day wen Filistia pipol kom gada tins from di pipol wey dem kill, dem kon si sey Saul with en three shidren don die for Gilboa mountin.
8 No dia seguinte, quando os filisteus foram saquear os mortos, encontraram os corpos de Saul e seus três filhos no monte Gilboa.
9 Dem kut Saul head komot, remove en war klot kon send message go evriwhere for Filistia sey, make dem tell dia pipol and juju about di good news.
9 Removeram a armadura de Saul e cortaram sua cabeça. Então anunciaram o ocorrido diante de seus ídolos e ao povo de toda a terra da Filístia.
10 Dem put en weapon for one of dia temple kon hang en head for dia juju wey dem dey koll Dagon, temple.
10 Colocaram a armadura de Saul no templo de seus deuses e penduraram sua cabeça no templo de Dagom.
11 Wen Jabesh pipol for Ramot hear wetin Filistia pipol do to Saul,
11 Quando os habitantes de Jabes-Gileade souberam o que os filisteus haviam feito a Saul,
12 doz wey get heart kon go take Saul and en shidren body go beri for Jabesh. Dem beri dem under one oak tree kon fast for seven days.
12 todos os seus guerreiros mais valentes foram e trouxeram os corpos de Saul e seus filhos de volta para Jabes. Enterraram os ossos debaixo de uma grande árvore em Jabes e jejuaram durante sete dias.
13 Saul die bikos e nor respet or obey God kommand. E go meet spirit make e help am
13 Saul morreu porque foi infiel ao S enhor . Não obedeceu ao mandamento do S enhor e chegou a consultar uma médium,
14 instead of God wey go guide am. So God kill-am kon make David wey bi Jesse pikin, king for Israel.
14 em vez de pedir orientação ao S enhor . Por isso o S enhor o matou e entregou o reino a Davi, filho de Jessé.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Crônicas 10, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.