1 Coríntios 8

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ACF

Sair da comparação
ACF Almeida Corrigida Fiel
1 For di leta wey una rite, una ask mi about juju food. And all of us know sometin koncerning dis matter. But if wetin wi know, dey make us dey proud, den bikos of love, wi suppose help one anoda.
1 Ora, no tocante às coisas sacrificadas aos ídolos, sabemos que todos temos ciência. A ciência incha, mas o amor edifica.
2 Di man wey tink sey e know sometin, neva still know as e suppose know.
2 E, se alguém cuida saber alguma coisa, ainda não sabe como convém saber.
3 But God know di pesin wey love am.
3 Mas, se alguém ama a Deus, esse é conhecido dele.
4 So, even if pipol dey offa food give juju, all of us know sey di juju dem nor get life, bikos na only one God dey.
4 Assim que, quanto ao comer das coisas sacrificadas aos ídolos, sabemos que o ídolo nada é no mundo, e que não há outro Deus, senão um só.
5 Dem dey koll many tins for heaven and eart, “gods and mastas,” but non of dem really bi god or masta.
5 Porque, ainda que haja também alguns que se chamem deuses, quer no céu quer na terra (como há muitos deuses e muitos senhores),
6 But wi (wey bi Christian), na only one God wi get and naim bi awa Papa. Na-im kreate evritin and wi dey live for am. Na Jesus Christ bi awa only Oga God. Na-im make evritin and na thru am wi get life.
6 Todavia para nós há um só Deus, o Pai, de quem é tudo e para quem nós vivemos; e um só Senhor, Jesus Cristo, pelo qual são todas as coisas, e nós por ele.
7 Nor bi evribody know dis tins. Some pipol don grow with di bilive sey juju dey alive. So wen dem dey chop meat wey dem give juju, dem go dey fear.
7 Mas nem em todos há conhecimento; porque alguns até agora comem, com consciência do ídolo, coisas sacrificadas ao ídolo; e a sua consciência, sendo fraca, fica contaminada.
8 But wi know sey food nor fit bring us klose to God. Wi nor go luz anytin if wi nor chop or sey wi gain anytin if wi chop.
8 Ora a comida não nos faz agradáveis a Deus, porque, se comemos, nada temos de mais e, se não comemos, nada nos falta.
9 But make una dey kareful, so dat weak pesin among una nor go fall bikos una don dey free to chop anytin.
9 Mas vede que essa liberdade não seja de alguma maneira escândalo para os fracos.
10 Bikos if weak pesin si yu wey know di word dey chop juju food, e go fit join yu chop di food wey dem sakrifice give juju.
10 Porque, se alguém te vir a ti, que tens ciência, sentado à mesa no templo dos ídolos, não será a consciência do que é fraco induzida a comer das coisas sacrificadas aos ídolos?
11 Den wetin yu know don distroy pesin wey Christ die for.
11 E pela tua ciência perecerá o irmão fraco, pelo qual Cristo morreu.
12 If yu sin against yor brodas or sistas wey nor get strong heart and faith, yu don sin against Christ.
12 Ora, pecando assim contra os irmãos, e ferindo a sua fraca consciência, pecais contra Cristo.
13 So, if food wey I dey chop go wound pesin wey dey follow Christ, I nor go ever chop meat again, so dat my brodas and sistas nor go sin.
13 Por isso, se a comida escandalizar a meu irmão, nunca mais comerei carne, para que meu irmão não se escandalize.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Coríntios 8, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.