Salmos 75

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 My God, wi tank Yu!

2 God sey, “Wen di time wey I choose don rish,

3 Di eart go shake and evribody go fear,

4 I don warn proud pipol sey, ‘Make dem stop to dey make mout!’

5 Make una nor tink sey una don win di fight

6 Viktory nor dey kom from east or west

7 bikos na God dey judge!

8 One cup wey full with wine wey dem mix with spice,

9 But for mi, I go always dey tok about wetin Yu don do;

10 God sey, “I go distroy wiked pipol with dia pawa

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 75, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.