Salmos 63

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 Oga, na Yu bi my God and e don tey wen I dey wait for Yu,

2 I don si Yu for di temple

3 Yor love wey nor dey fail betta pass life;

4 I go praiz Yu as long as I dey dis life

5 Just as meat dey satisfy pesin

6 and for nite, I nor dey fit sleep,

7 help and save mi.

8 I hold Yu tait,

9 But distroshon go follow doz wey dey plan to distroy mi.

10 Na swod go kill dem, den birds

11 But di king go happy bikos of God love.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 63, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.