Salmos 138

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 My God, I tank Yu with all my heart;

2 I bow kon woship Yu for yor holy temple.

3 Wen I pray, na wons Yu dey ansa mi!

4 My Oga God, di king for di whole eart go tank Yu,

5 Yes! Dem go sing about God ways,

6 Even doh God dey great,

7 Even doh trobol gada round mi,

8 God go fight for mi.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 138, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.