Salmos 135

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 Make wi praiz Oga God! Make wi praiz God name!

2 Una wey dey serve for di kourt

3 make una praiz am, bikos E dey good!

4 True-true, God don choose Jakob as en own

5 Yes! I know sey God dey great

6 E dey do anytin wey E like for heaven and eart,

7 E dey make kloud raiz

8 E kill all di first-born for Egypt,

9 E do great tins kon judge both Egypt,

10 E distroy many nashons

11 Sihon wey bi Amor pipol king

12 E give dia land to en pipol Israel,

13 So my God,

14 bikos Yu dey save yor pipol and sorry for yor savants.

15 Di gods wey human being dey serve,

16 Dem get mout, but dem nor fit tok;

17 dem get ear, but dem nor dey hear

18 Pipol wey make dem, plus evribody wey trust dem,

19 So, Israel pipol, make una praiz God!

20 Levi family, make una praiz God!

21 E good make evribody for Zion,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 135, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.