Jó 25

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 Bildad kon sey:

2 “Na God get pawa pass.

3 Anybody fit kount di angels?

4 Anybody fit dey klean before God?

5 For God eye, even di moon nor brite

6 Tok-less of human being wey just bi like worm and magot!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Jó 25, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.