Isaías 57

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 Raitious pipol dey die

2 Pipol wey dey live betta life,

3 But una wey bi sinnas!

4 Who una dey fool?

5 Una dey woship yeye gods

6 Una take smooth stones from der

7 Una dey go di mountins wey high pass go sakrifice

8 Una put una juju for una door-mot

9 Una dey put perfume and oil for body

10 Naw, make una si as una dey work hard

11 God sey, “Who bi all dis gods

12 Una tink sey wetin una dey do dey rite,

13 Wen una kry for help,

14 God sey, “Klear di road! Klear di road!

15 Na mi bi di high and holy God,

16 I give my pipol life

17 I bin dey vex for dem bikos of dia sin and long-trot,

18 I don si how dem dey bihave,

19 I go give peace to evribody,

20 But wiked pipol bi like sea wey dey make nois anyhow;

21 Wiked pipol nor go ever get peace of mind.”

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Isaías 57, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.