Isaías 50

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 Dis na wetin God tok:

2 Why my pipol nor ansa wen I go meet dem

3 I fit kover di sky with darkness

4 God wey get pawa don tish mi wetin I go tok,

5 God don make mi undastand well-well

6 I dey open my back to pipol wey dey beat mi.

7 But dia curse nor dey pain mi

8 bikos God dey near and E go show sey,

9 Na God wey get pawa, help mi,

10 All of una wey dey respet God

11 All of una wey dey plan to distroy oda pipol,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Isaías 50, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.