Isaías 25

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 Oga God, na Yu bi my God!

2 Yu don turn di towns to where dem dey trow dirty put.

3 Pipol from strong kountry go praiz Yu

4 bikos na Yu dey protet poor pipol

5 Just as heat dey make land dry,

6 For Mount Zion, God wey dey lead heaven sojas

7 Na for dis mountin God go for swallow sorrow,

8 God wey get pawa go distroy

9 Wen all dis tins dey happen, pipol go sey,

10 God go protet and guide Mount Zion,

11 Even wen dem stresh dia hand like man wey won swim,

12 God go distroy di high wall wey Moab pipol take dey protet diasef

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Isaías 25, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.