1 For dat time yu go sey:
2 Si! Na God dey save mi.
3 As wota dey make pesin wey dey hongry for wota, happy,
4 For dat time, yu go sey:
5 Make wi sing give God,
6 Make evribody wey dey for Zion shaut and sing!
Você se identifica como:
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)
1 For dat time yu go sey:
2 Si! Na God dey save mi.
3 As wota dey make pesin wey dey hongry for wota, happy,
4 For dat time, yu go sey:
5 Make wi sing give God,
6 Make evribody wey dey for Zion shaut and sing!
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Isaías 12, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.
Uma mensagem curta de manhã, com um versículo para meditar — direto no seu celular. Sem propaganda.